Nigerian actress and model Beverly Osu registered her dislike for buttocks enhancement in an interview on BBC Pidgin.
She said although it is one’s personal choice to opt for butt enhancement, she does not agree the reasons are good enough.
According to her, some women overdo it and suffer to walk after the procedure.
She used herself as an example to tell that she was not born with the ‘supposed’ perky breasts and aside having a ‘K leg’. She said with all that , she has deviced ways and means to not make it obvious since that’s how she came into being.
“Everybody get different reason why they dey do am you understand. But at the end of the day, egood? Eno good. If you wan do am, do am well. Nobody dey see your yansh, edey see your difficulty. You no fi move. We dey see am. When you dey waka we dey see say this thing dey hard this aunty o. Edey hard this aunty. Some of them sef their yansh go bi like say edey wan fall. You go say make I help this aunty lift am up o”
“Make I even tell una something sef, my breasts no dey as the normal human breasts. Not human breasts but everybody like perky breast, make the thing shoot out. Since they born me as I dey grow breasts, my breasts never grow perky. Potine, ano fi kill myself.
“I get K leg adey use to my K leg. Nobody no say I get K leg for this life. Everybody dey see me say ah your leg straight.n I don master am! Na hand God give you, you go use,” she concluded.
https://www.instagram.com/p/B21wIZmlqZg/
The interesting actress who represented Nigeria during the eighth season of the Big Brother Africa show is turning 27 this Friday.
–
By: Hajia Lamy Gates| ghanaweekend.com